Bayelsan Comedian, MC Yanga Pikin has called out Bayelsan Stand up Comedian, Ebizimor Okusofa popularly known as Mc AJ, on social media.
Yanga Pikin made series of posts concerning MC AJ, according to Yanga Pikin, AJ has been cutting the money Government use to pay Bayelsan Artistes, he also referred to him as a wicked person.
In His Words;
MC Aj continue to dey chop entertainers moni.
Na u deh give prosperity government bad name.
Wucked selfish man.Government go pay artist 100k, u go cut am to 40k.
Mc Aj stop d wuckednes.
No be only u like enjoyment.MC aj shay u think say na only u like club, shay other people no get waist to dance for club.
Mke u know say everybody won surviveDiri is an entertainment friendly govornor.
Na Aj dem dey give am bad name.Entertainers don dey come my inbox dey complain oh.
Dem say govt shows, MC Aj dey pay dem 5k.
D guy get wucked heart.
See Screenshot Below;